Skip to content

Nigerian Pidgin Bible

Joshua 6:19

Make una separate everything wey dem make with silver, gold, bronze, or iron for God. Make una put am for where una dey keep God treasure.

Open Bible reader