Nigerian Pidgin Bible
Joshua 5:1
All the Amorite kings wey dey west of Jordan and all the Canaanite kings wey dey along Mediterranean Sea hear say God don dry up Jordan until Israel people don cross am. Dem begin dey fear and dem lose their courage because of Israelites.
Open Bible reader