Nigerian Pidgin Bible
Joshua 2:7
The guards wey dey for gate allow make the soldiers leave Jericho, but dem close the gate after the soldiers don go. Then the soldiers begin dey go Jordan River to go look for the spies for the place wey people dey cross the river.
Open Bible reader