Nigerian Pidgin Bible
Joshua 19:9
Simeon share dey inside the area wey Judah get. Judah people get land pass wetin dem need, naso Simeon people get part of their land.
Open Bible readerNigerian Pidgin Bible
Simeon share dey inside the area wey Judah get. Judah people get land pass wetin dem need, naso Simeon people get part of their land.
Open Bible reader