Skip to content

Nigerian Pidgin Bible

Joshua 18:4

Make una give me three men from each tribe. I go send them out to all the country to check out the country wey dem go like to have as their own. Dem go come back to me.

Open Bible reader