Nigerian Pidgin Bible
Joshua 17:2
The land wey dey for west of Jordan, dem give am to the rest of Manasseh families: Abiezer, Helek, Asriel, Shechem, Hepher, and Shemida. Dem be male descendants of Manasseh son of Joseph, and dem be head of families.
Open Bible reader