Nigerian Pidgin Bible
Joshua 13:14
Na Levi tribe be the only tribe wey no get any land. Instead, dem give the Levites all the animals wey dem offer to the LORD, God of Israel. Na wetin God promise them be that.
Open Bible readerNigerian Pidgin Bible
Na Levi tribe be the only tribe wey no get any land. Instead, dem give the Levites all the animals wey dem offer to the LORD, God of Israel. Na wetin God promise them be that.
Open Bible reader