Nigerian Pidgin Bible
Joshua 12:2
Dem defeat king Sihon of Amorites wey dey live for Heshbon city. He rule the land from Aroer for Arnon Valley take reach Jabbok River. Him land start for middle of that valley. Na their border with the Amonites be this. Sihon rule on top half of Gilead land.
Open Bible reader