Nigerian Pidgin Bible
Joshua 1:14
Una wives and pikin and una animals fit stay here for the land Moses give una. But make all una wey fit serve for army carry una weapons and lead men of other tribes cross Jordan River. Dem be una relatives, so una must help them
Open Bible reader