Skip to content

Nigerian Pidgin Bible

Jonah 4:8

After the sun rise, God send hot east wind and Jonah wan faint for the heat of the sun wey dey beat am for him head. He wish say him don die. He talk say “E better make I die pass make I dey alive,”

Open Bible reader