Skip to content

Nigerian Pidgin Bible

Jonah 1:3

Jonah comot go another place, so he fit run away from God. He go Joppa, where he see ship wey dey go spain. He pay him transport money enter the ship dey go spain with them, where God no go see am.

Open Bible reader