Skip to content

Nigerian Pidgin Bible

John 7:15

Di Ju oga dem sopraiz and dem kon dey sey, "Haw e tak no dis tins wey e dey tish so, as e bi sey e nor go school at-all?"

Open Bible reader