Skip to content

Nigerian Pidgin Bible

John 6:24

So wen di pipol si sey Jisos and en disaipols nor dey der, dem enta di kenu kon go luk for Jisos for anoda tawn wey dem dey kol Kapanum.

Open Bible reader