Skip to content

Nigerian Pidgin Bible

John 20:7

Bot di smol klot wey dey for Jisos head nor dey for di same place wer di oda klot dey, e dey on en own for won kona.

Open Bible reader