Skip to content

Nigerian Pidgin Bible

John 17:26

"I don help dem no yor name and I go dey trai to mak oda pipol no am tu, so dat di luv wey Yu get for mi, go dey wit dem, as I dey wit dem.

Open Bible reader