Skip to content

Nigerian Pidgin Bible

John 14:28

"Una rimemba wen I tel una sey, 'I dey komot and I go kom bak kon mit una?' If una luv mi, una go hapi wen I tok sey, 'I dey go mit my Papa', bikos my Papa big pas mi.

Open Bible reader