Nigerian Pidgin Bible
John 14:26
"Bot di pesin wey go help una na di Holi Spirit, wey my Papa go send kom for my name. E go tish una evritin and e go help una rimemba evritin wey I don tel una.
Open Bible readerNigerian Pidgin Bible
"Bot di pesin wey go help una na di Holi Spirit, wey my Papa go send kom for my name. E go tish una evritin and e go help una rimemba evritin wey I don tel una.
Open Bible reader