Nigerian Pidgin Bible
Joel 3:13
Dem dey wicked; make una cut dem down like corn for the harvest time; crush them like una dey crush grapes for full winepress, until the wine dey run over. The barrel go dey full and e go overflow, because them too plenty. 14Thousands and thousands dey for valley of judgement. Na there the day of God go come soon.
Open Bible reader