Nigerian Pidgin Bible
Joel 2:20
I go remove the locust army wey come from the north, and I go drive some of dem enter desert. I go pursue their leaders enter dead sea, their followers enter Mediterranean. Their dead body go sink. I go destroy them because of all the thing wey dem don do una.
Open Bible reader