Nigerian Pidgin Bible
Joel 2:13
Make una tear una hearts, no be una cloths. Come back to the lord una God. He dey kind and merciful. He no dey quick vex. He get great love. Maybe he go change him mind about the bad punishment wey him don plan.
Open Bible reader