Skip to content

Nigerian Pidgin Bible

Jeremiah 6:26

God tell him people say, “Make una wear sackcloth and roll for ash. Make una mourn with bitter tears as una fit do for una only son, because the one wey dey come destroy una go attack suddenly.

Open Bible reader