Nigerian Pidgin Bible
Jeremiah 52:31
In the year wey Evilmerodach become king of Babylonia, he dey nice to King Jehoiachin of Judah and he release him from prison. This thing happen on the 25th day of the twelfth month of the 37th year after dem don take away Jehoiachin as prisioner.
Open Bible reader