Nigerian Pidgin Bible
Jeremiah 52:19
Dem take away everything wey dem make with gold or silver: the small bowl, the pan wey dem dey use carry live coal, the bowl wey dem dey use hold the blood from the sacrifice, the ash container, the lampstand, the bowl wey dem dey use for incense, and the bowls wey dem dey use pour out wine offering.
Open Bible reader