Skip to content

Nigerian Pidgin Bible

Jeremiah 51:36

Naso God tell people of Jerusalem say, “I go take up una case and I go make una enemy pay for wetin dem don do to una. I go dry up source of Babylonia water and I go make their river dry.

Open Bible reader