Nigerian Pidgin Bible
Jeremiah 51:28
Make una prepare the nation for war against Babylonia. Make una send for the kings of Media, their leaders and officials, and army of all country wey dem dey control.
Open Bible readerNigerian Pidgin Bible
Make una prepare the nation for war against Babylonia. Make una send for the kings of Media, their leaders and officials, and army of all country wey dem dey control.
Open Bible reader