Skip to content

Nigerian Pidgin Bible

Jeremiah 48:32

I go cry for people of Sibmah, even pass the people of Jazer. City of Sibmah, una be like vine wey hin branches dey reach across the Dead Sea and go far reach Jazer. But now una summer fruit and una grape don spoil.

Open Bible reader