Nigerian Pidgin Bible
Jeremiah 48:28
You people wey dey live for Moab, make una leave una town! Make una go live on top rock! Make una be like dove wey make hin nest for the side of narrow water way.
Open Bible readerNigerian Pidgin Bible
You people wey dey live for Moab, make una leave una town! Make una go live on top rock! Make una be like dove wey make hin nest for the side of narrow water way.
Open Bible reader