Nigerian Pidgin Bible
Jeremiah 48:18
Una wey dey live for Dibon, make una come down from una place of honour and make una sit for ground inside dust; people wey go destroy Moab don come, and dem don destroy hin strong wall.
Open Bible readerNigerian Pidgin Bible
Una wey dey live for Dibon, make una come down from una place of honour and make una sit for ground inside dust; people wey go destroy Moab don come, and dem don destroy hin strong wall.
Open Bible reader