Nigerian Pidgin Bible
Jeremiah 48:11
God talk say, Moab don dey always live safe and dem never take am go strange land before. Moab be like wine wey dem no disturb and allow to settle and wey dem never pour from jar to jar. Hin flavor never spoil, and hin taste still dey good as e dey always be.
Open Bible reader