Nigerian Pidgin Bible
Jeremiah 31:40
The entire valley, where dem dey bury people wey don die and dey throw dirty, and all the field wey dey above stream of Kidron as far as Horse Gate for east, go be holy to me. The city no go ever be teared down or destroyed again,
Open Bible reader