Skip to content

Nigerian Pidgin Bible

Jeremiah 29:22

When people wey dem take away as prisoner from Jerusalem go Babylonia wan bring curse on someone, dem go say, “God go treat you like Zedekiah and Ahab, wey king of Babylonia roast alive!’

Open Bible reader