Nigerian Pidgin Bible
Jeremiah 27:9
Make una no listen to una prophets or anyone wey talk say he fit tell wetin go happen for future, either by dream or by calling spirit of dead or by magic. Dem all tell una say make una no summit to king of Babylonia.
Open Bible reader