Nigerian Pidgin Bible
Jeremiah 27:18
If dem be prophet for real and if dem have my message, make dem ask me, the LORD Almighty say, make I no allow make dem take the treasure wey dey the Temple and royal palace go Babylonia.
Open Bible readerNigerian Pidgin Bible
If dem be prophet for real and if dem have my message, make dem ask me, the LORD Almighty say, make I no allow make dem take the treasure wey dey the Temple and royal palace go Babylonia.
Open Bible reader