Skip to content

Nigerian Pidgin Bible

Jeremiah 26:13

Una must change the way wey una dey live and the things wey una dey do, and una must obey the LORD una God. If una do so, he go change him mind about destruction wey he don talk say he go bring on top una.

Open Bible reader