Skip to content

Nigerian Pidgin Bible

Jeremiah 25:6

Dem tell una say make una no worship and serve other gods and make una no make God vex by worshiping the idol wey una don make. If una don obey God, then he for no punish una.

Open Bible reader