Skip to content

Nigerian Pidgin Bible

Jeremiah 23:2

Na wetin the LORD, God of Israel talk about the rulers wey suppose take care of him people be this: “Una never take care of my people; una don scatter them and drive them away. Now I go punish una for the evil wey una don do.

Open Bible reader