Nigerian Pidgin Bible
Jeremiah 23:16
Almighty God tell people of Jerusalem say, Make una no listen to wetin the prophet dey say; dem dey give una hope wey no real. Na wetin dem dey think for their mind dem dey tell una, no be wetin I don say..
Open Bible reader