Nigerian Pidgin Bible
Jeremiah 22:3
I, the LORD, command una make una do wetin dey just and right. Make una protect the person wey dem dey cheat, from person wey dey cheat him. Make una no maltreat or oppress foreigner, orphan, or widow; and make una no kill innocent people for this holy place.
Open Bible reader