Skip to content

Nigerian Pidgin Bible

Jeremiah 22:10

People of Judah, make una no cry for king Josiah; make una no mourn him death. But make una mourn bitterly for him son, Joahaz; dem dey take him away, he no go come back again, he no go see the land wey dem born him again.

Open Bible reader