Skip to content

Nigerian Pidgin Bible

Jeremiah 20:6

As for you, Pashhur, dem go capture you and your family and carry una go Babylonia. Na for there you go die and dem go bury you, with all your friends wey you don tell lies.’”

Open Bible reader