Nigerian Pidgin Bible
Jeremiah 2:31
Listen to wetin I dey say, people of Israel. Shey I don be like desert to una, like dark and dangerous land? Why una con talk say una go do as una like, say una no go ever come back to me?
Open Bible readerNigerian Pidgin Bible
Listen to wetin I dey say, people of Israel. Shey I don be like desert to una, like dark and dangerous land? Why una con talk say una go do as una like, say una no go ever come back to me?
Open Bible reader