Skip to content

Nigerian Pidgin Bible

Jeremiah 2:28

Where the gods wey una make for unaself? When una dey for trouble, make dem save una - if dem fit! Judah, una get plenty gods as una get cities.

Open Bible reader