Nigerian Pidgin Bible
Jeremiah 2:23
How una fit talk say, una never make unaself unclean, that una never worship Baal? See how una don sin for valley; see wetin una don do. Una be like wild camel on heat, wey don loose and dey run up and down,
Open Bible reader