Nigerian Pidgin Bible
Jeremiah 18:11
Now, tell people of Judah and Jerusalem say I dey plan against them and I dey get ready to punish them. Tell them make dem stop to dey live sinful lives - make dem change their ways and the things wey dem dey do.
Open Bible reader