Skip to content

Nigerian Pidgin Bible

Jeremiah 17:8

Dem be like trees wey dey grow near river and hin root dey enter water. Fear no dey catch them when hot weather come, because their leave dey stay green; dem no get worry when rain no dey; dem continue dey bear fruit.

Open Bible reader