Skip to content

Nigerian Pidgin Bible

Jeremiah 16:11

Then tell them God don say, “Una ancestor turn against me and dem start to dey worship and serve other gods. Dem abandon me and dem no obey my teachings.

Open Bible reader