Skip to content

Nigerian Pidgin Bible

Jeremiah 14:9

Why you be like person wey dem take by surprise, like soldier wey no get power to help? God, for sure you dey with us! No abandon us, we be your people.’”

Open Bible reader