Nigerian Pidgin Bible
Jeremiah 14:10
God talk about this people say, Dem like to dey run away from me, and dem no go control themselves. So I no dey happy with them. I go remember the wrong wey dem don do and punish them because of their sin.
Open Bible reader