Nigerian Pidgin Bible
Jeremiah 13:27
He don see una dey do the things wey he hate. He don see una dey go after pagan god on top hill and for field, like man wey wan flirt with him neighbor wife or like male horse wey dey flirt with female horse. People of Jerusalem, una don enter trouble! When una go ever dey pure?
Open Bible reader