Nigerian Pidgin Bible
Jeremiah 11:8
But dem no listen or obey me. Instead, everybody continue to dey do strong head and dey do evil. I don command them make dem keep the covenant, but dem no gree. Naso I bring all the punishment wey dey inside the terms on top them.
Open Bible reader